Morravey ft Davido – Magician Lyrics

By Stermy
3 Min Read

Check out the official music lyrics to ‘Magician’ a song by Morravey, the new signee of DMW (Davido Music Worldwide).

Released as part of her debut album, a 4-track musical project titled “Ravi EP,” the song ‘Magician’ features her record label boss, Davido.
Check out the official lyrics to the song below, brought to you by Townflex with a link attached to download the mp3.

Morravey ft Davido – Magician Lyrics

Morravey ft Davido – Magician Lyrics

{Intro}
Shekpe!

{Morravey}
Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up

Related: Dua Lipa Houdini Lyrics

Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

{Chorus}
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

{Davido}
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me

Related: Central Cee x Dave – Sprinter Lyrics

Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee

{Chorus: Morravey & Davido}
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

Related: Chris Brown – Sensational Lyrics ft. Davido, Lojay

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Stream/Download Magician by Morravey ft Davido Here.

TAGGED:

Adblocker detected! Please consider reading this notice.

We've detected that you are using AdBlock Plus or some other adblocking software which is preventing the page from fully loading.

We don't have any banner, Flash, animation, obnoxious sound, or popup ad. We do not implement these annoying types of ads!

We need money to operate the site, and almost all of it comes from our online advertising.

Please add townflex.com to your ad blocking whitelist or disable your adblocking software.

×