Ghanaian pastor caught chopping someone’s wife in his church (watch video)

By Stermy 2 Min Read

A Ghanaian pastor has been caught in a video going viral on social media right in the act, eating a woman in his church pops up.

Looking at the direction at which the world is going, I always agree when some people out there are of the view that they do not believe in the bible nor the existence of God.

Cos ebi like pastors who for even guide we the ordinary sinners walk through the right path to knowing more about the bible den its teaching den go according to am sef dey take advantage with the small possible chance dem to grab.

We're now on WhatsApp. Click here to join.

Click Here: Zodwa Wabantu does it again, takes of pant!es during performance (Watch Video)

For the video wey u guys dey come watch for this news article inside, edey show one Ghanaian Pastor wey dem secretly record am as he catch one of en church one beautiful woman dey chew am for church.

Ebi like dem time the pastor put down for long time, but dem no dey bab am until this fine opportunity present en body.

Cos if you dey watch den dey listen to one lady wey de among de people wey catch am as dem dey record sey she know the woman the pastor dey nack am, according to am she marry wey en husband too dey alive so she go report am give en husby.

Watch the video below.

Click Here: Watch Video Of Two Teenagers Captured on Camera Attempting Mama Ne Dada

Subscribe To Our YouTube Channel Townflex TV

Source: Townflex.com

Share This Article
By Stermy
Follow:
Stermy is one Crazy fan of the word "Internet". Always online to stay informed and keep others updated. #townflex