Morravey ft Davido – Magician Lyrics

By Stermy 3 Min Read

Check out the official music lyrics to ‘Magician’ a song by Morravey, the new signee of DMW (Davido Music Worldwide).

Released as part of her debut album, a 4-track musical project titled “Ravi EP,” the song ‘Magician’ features her record label boss, Davido.
Check out the official lyrics to the song below, brought to you by Townflex with a link attached to download the mp3.

Morravey ft Davido – Magician Lyrics

Morravey ft Davido – Magician Lyrics

{Intro}
Shekpe!

We're now on WhatsApp. Click here to join.

{Morravey}
Me before, omo
Inside life, they don’t know
Do covers I no stop
One more video I turn up

Related: Dua Lipa Houdini Lyrics

Paid mi jehjeh
See me now my own don clear
From mile 3 to yankee

As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

{Chorus}
I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

{Davido}
Showed up and I bossed up
I don show and I can’t stop
You can’t stop me
They take shots and I hold block
I step out it’s a road block
No one can stop me

Related: Central Cee x Dave – Sprinter Lyrics

Shutting down cities
Jaye lo. I’m living my dream
From choba to yankee

{Chorus: Morravey & Davido}
As I enter the Ama
My Alma-mater (ama matter)
You self you con dey wonder
Sey wetin I go do

I don meet the Holy Father
IDAN (e don) dey my matter
If you say I nor fit do am
Then nah wetin I go do

Related: Chris Brown – Sensational Lyrics ft. Davido, Lojay

I enter like Magician
I shock insta
Billboard nah me get am
The way I enter

I enter like Magician
Nor be common entrance
Na Large Entrance
Abobi no resistance

Stream/Download Magician by Morravey ft Davido Here.

TAGGED:
Share This Article
By Stermy
Follow:
Stermy is one Crazy fan of the word "Internet". Always online to stay informed and keep others updated. #townflex